Lyrics

Ajebo Hustlers – Barawo Remix Lyrics

Ajebo Hustlers Barawo Remix Lyrics
Ajebo Hustlers – Barawo Remix Lyrics

Ajebo Hustlers Barawo Remix Lyrics

Yolololololo
Oh no no no no no no
Oh no no no no

I don tire to complain
All of the matter and palava wey don jaburata
Mararaba, alaba down to costain

Omo the people don tire their strength e quench
kpatakpata

Wan know the day now
Wey situation go change Oh yeah
Wan know the day now
Wey people go stop to rape Oh yeah
Wan know the day now
Wey dem go start use their brain ooh
Wan know the day now
Wey Dem go stop use us play Oh yeah!!

Dem been para o
Angry mob dem kill e barawo
Back in aba o
Burn e the body dem do am like nama o
Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for coal tar o
Olopa don show everybody don kawa o
Call him mama o
Olopa don show everybody don japa o

This country na wa
Yo lo lo lo lo
This country na wa

Ye le le le le
This country na wa

Yo lo lo lo lo
This country na wa

Ye le le le le

Baddest!
Chaiii
Governor pkanita niti dormornor
Kpainsi Governor anipka niti dormornor
Kpainsi Governor anita mik me gormornor
Kpainsi Governor anipka niti dormornor

Kpos!

The masses Dey Para cause raba no Dey
Every second an hour brozay
Politicians Dey loot us
Olopa Dey shoot us
Abobbi try put calls
Den yawa mogbe
Ah
E Dey weigh me sometimes
A brother turn against his brother for life
A mother turn against her daughter but why
I say i no hear you you tell me Kpowaii

8 years ago my manchi dem kpeff am
You say who say dem no say
Aboii dem deaf am
Dem no gree Sheff am
Fuel Dey scarce fuel dey scarce
Dem set my boys on fire
Nobody gree quench am

Dem been para o
Angry mob dem kill e barawo
Back in aba o
Burn e the body dem do am like nama o
Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for coal tar o
Olopa don show everybody don kawa o
Call him mama o
Olopa don show everybody don japa o

This country na wa
Yo lo lo lo lo
This country na wa

Ye le le le le
This country na wa

Yo lo lo lo lo
This country na wa

Ye le le le le

Chaiii

Governor pkanita niti dormornor
Kpainsi
Governor anipka niti dormornor
Kpainsi
Governor anita mik me gormornor
Kpainsi
Governor anipka niti dormornor

Dunno
Make way bad boys coming through
Ajebo hustlers
Kpos lifestyle

Baddest!

Kpainsi Governor anipka niti dormornor
Kpainsi Governor anita mik me gormornor
Kpainsi Governor anipka niti dormornor

Dunno
Make way bad boys coming
Kpos lifestyle

Leave a Response