Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Balloranking – Pass me the light Lyrics

    Balloranking – Pass me the light Lyrics

    November 24, 2023
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Balloranking Pass me the light Lyrics (feat. ODUMODUBLVCK)

    Pass me the Light
    Tori jeje monlo brother mi
    Kire mi ma koja mi
    Tabataida fun otami
    Ntori jeje nimolo brother mi
    Aint Nobody badder me
    The best you can see
    I’m on top of the world, and I’m feeling free

    Pass me the lighter, let’s light up the night
    Your beauty shines I’m ready to fly
    Pass me the lighter, let’s light up the night
    Your beauty shines & I’m ready to fly
    Pass me the backwoods
    Na the thing wey Dvpper gimme
    I go pack put
    Ballo Sound who
    Me I go load up pistol
    I no measure anything
    I took a handfull
    My shawty smoke

    A lot of ganja
    Sotey Ndlea
    Love am like naira
    Wey the ounce
    Wey the yay
    Wey the COLOS
    I go mount
    Na their town
    We Dey burn
    Unnanounced
    Dem Dey come my house
    And If them carry Igbo come
    She go cook big chaw
    Then I off her blouse
    Na me be the person wey Dey shoot

    I can never end up like a crook
    All my haters
    Think I’m due
    Meanwhile my rent
    Is very very new
    I am very very cool
    So far my say my Chiba
    Na cali with azul

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    MaWhoo – Bengicela Lyrics

    June 16, 2025

    Lawrence Oyor – Burn the world Lyrics

    June 16, 2025

    Simi – Day By Day Lyrics

    June 14, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.