Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Bnxn – Ashimolowo Lyrics

    Bnxn – Ashimolowo Lyrics

    July 3, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Bnxn Ashimolowo Lyrics

    Magic, I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch?
    It’s magic, I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch?

    Soro gbe won n’gbo ko le ye won
    Look how we made it, aa oo de gbe’gbon
    Make dem clear my way, since no be today
    Wey I don Dey my lane no
    I did not like how my nigga spoke to me
    E make me feel like say him no know me
    Cause I fought for this all my life
    Dem no dash me my guy
    So tin ba sope Allah wallahi
    Believe me my guy

    It’s magic, I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
    It’s magic, I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch?

    Dem ah talk but dem no know
    Many things wey dem comment but all I know
    Is me I no get time to relax
    I Dey recharge
    I no get time to revive wetin don die
    When I roll up my Igbo
    And I think about the journey I’ve been on
    How you think say man go relent
    I am a different guy
    Wey Dey fight for my own lifeline

    Hmm so bye bye
    To relationships wey no pay I won’t lie
    Dem do me dirty for back but na pride
    Wey no make me to Dey cry but man walahi
    Many things wey dem wan do me but lai-lai
    Cause they know the boy connected pass WiFi
    And you know the boy gon be here till he dies
    I ain’t seen a nigga do it like me on my life
    Me? I dey try!

    It’s magic (sabi now) I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
    It’s magic (if you sabi now) I ain’t run out of service
    I no just get time for their mentions
    No come ask me silly questions
    Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.