Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Bnxn – Captain Lyrics

    Bnxn – Captain Lyrics

    July 3, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Bnxn Captain Lyrics

    Backward never, backward never, backward, backward, backward never
    Backward never, backward never, backward, backward, backward never
    Backward never, backward never, backward, backward, backward never
    Backward never, backward never, backward, backward, backward
    Hmm

    Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
    Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
    Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
    Lese-kese la ma n le wọn
    Una dey joke, I’m serious, oh

    Na me get kpoli wey smell like Oreo, I’m smoking OG
    Me no like story, me like money o, as if you know me
    ‘Cause my ex-girlfriend too like Soji o, na me dey run P
    Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
    Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I’m smoking OG (Cali)
    Me no like story, me like e money o (Money o)
    As if you know me (Know me)
    ‘Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
    Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me

    Kor kor kor, it’s the captain the commodore
    I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo
    Sound it let them know I’m a son of God
    From the south side, you sabi now
    While some may hate on my preferences they cannot deny say
    Me I sabi gan, I sabi gan, oh
    Been active, I’ve been at this, fun ọdún méje
    Higher powers, higher powers, I’m feeling like Odumeje
    Who get this? Let me trash it, dem no sabi play
    Make I romance your woman, I’m feeling like an Omah lay

    Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
    Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
    Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
    Lese-kese la ma n le wọn (Lese-kese la ma n le wọn)
    Una dey joke, I’m serious, oh

    Na me get kpoli wey smell like Oreo, I’m smoking OG
    Me no like story, me like money o, as if you know me (Know me)
    ‘Cause my ex-girlfriend too like Soji o (Soji o), na me dey run P
    Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
    Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I’m smoking OG (Cali)
    Me no like story he like e money o (Money o)
    As if you know me (Know me)
    ‘Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
    Baby I did not choose this life I’m sorry o (I’m sorry o), girl the life chose me

    Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I’m smoking OG (Money)
    Me no like story he like e money o (Money o)
    As if you know me (Know me)
    ‘Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
    Baby I did not choose this life I’m sorry o (I’m sorry o), girl the life chose me

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.