Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Bnxn – No Spoil My Steeze Lyrics

    Bnxn – No Spoil My Steeze Lyrics

    December 26, 2024
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Bnxn No Spoil My Steeze Lyrics

    Oga if you make one wrong move you go hate me
    Cause you know imma make three
    Since you don underrate me, mi o f’enu she
    Oga you go leave that girl o
    Na my baby
    Kin gbe wonu Mercedes
    Emi lo n pe ni Buju Bentley mi o f’enu she
    Oblee
    Ase Lon Ke
    Dance don’t play
    I’ve been online since Monday
    Since Monday on replay
    Bere lowo pompey
    Boys go display and e Dey
    Go round rote rote

    Cause it’s in my genes
    Mhm composure dey body
    Make dem no spoil my Steeze o
    Make dem no spoil my Steeze
    Make dem no spoil my Steeze
    Spoil my Steeze
    Spoil my steeze
    Hmm no spoil my steeze

    Oh it’s in my genes
    Kini ma n fa kini ma to mi
    See composure dey body
    Make dem no spoil my Steeze o
    Make dem no spoil my Steeze
    Make dem no spoil my Steeze
    Spoil my
    Spoil my
    Spoil my
    Spoil my steeze
    Steeze

    Please, my cheese is coming please believe it
    Sse lo k’owo shiii
    Bata Jago for no reason
    Balenciaga ti mo de ni
    I bet you can’t tell the difference
    Make dem come online make dem see
    Boya ke ra subscription
    Ki le fe shey? Se
    Tospi l’awon eleyi se
    Won ro pe won ma f’oju mi han shege
    Monkey l’awon eleyi eh
    Ah Tospi l’awon eleyi se Jan tolo
    Diamonds all in my bangle o
    Na me dem wan been cancel oh
    Na why I no fit fumble o

    Cause it’s in my genes
    Mhm composure dey body
    Make dem no spoil my Steeze o
    Make dem no spoil my Steeze
    Make dem no spoil my Steeze
    Spoil my Steeze
    Spoil my steeze
    Hmm no spoil my steeze

    Oh it’s in my genes
    Kini ma n fa kini ma to mi
    See composure dey body
    Make dem no spoil my Steeze o
    Make dem no spoil my Steeze
    Make dem no spoil my Steeze
    Spoil my
    Spoil my
    Spoil my
    Spoil my steeze

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.