Brown Joel Another Day Lyrics, Brown Joel ft BoyPee Another Day Lyrics, Brown Joel ft Hyce Another Day Lyrics
My pepperline
Your kilishi pepper me for body
Other girls dey turn jealousy
For your body wey I kolobi ohh ah
Ebelebe ya o
This your body fit to make man yawa o
When you pass with the way you dey shake nyash
When I dey depressed your bum bum gimme vibes
Bojo ba ro
B’oorun ba yo
I don thief person pikin gbomogbomo ey the girl fine I no fit lock up
Shawty hold my heart and soul even down paloor
Arewa dumebi
Ka jo malo paris
I fit to spend all my money
Just want make you notice me
Ahn ahnnnn
Ahhnn I wan see my baby I no fit wait another day ahn ahnnnn
Ahhnn I wan see my baby I no fit wait another day
Fuck the romeo my julie
Say na only you I need
Even on my darkest times you’re my light bebe na only you I see
Cause I miss you
But the distance na issue
I go take next flight I go fly to your place make I come see you bebe eh
And I want you, I go pick table for two
Cause you’re my all in one
You’re my all in one all in one oh