Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Brown Joel – Que Sera Lyrics

    Brown Joel – Que Sera Lyrics

    January 31, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Brown Joel Que Sera Lyrics, Brown Joel ft BoyPee Que Sera Lyrics, Brown Joel ft Hyce Que Sera Lyrics

    I be fronting my baby from london to naija
    Immediately you dey see me she go dey my right(oh no) My baby dey with me ma mgbe pump ’m adia gba Oh no ooo

    Forever is the deal
    I no wan seeing you with nobody
    As you dey listen to my melody
    I no fit love ifeoma no worry
    Cause i give you my heart

    See all my guys dem dey worry
    The way i love you no be normal thing
    Megawatts be her bum bum energy
    malo farawe

    Oh my baby que sera sera sera se
    Pa de mi ni sale ka lo de be
    Her milik for bobby e go taste well
    Uhn woo

    Oh my baby que sera sera sera se
    Pa de mi ni sale ka lo de be
    Her milik for bobby e go taste well
    Uhh see..

    Give you everything wey you deserve oh
    Buy you gucci fendi gelato
    Na your nyash i dey process o woah
    Walai i swear baby you put me for defense o For your matter i sing falsetto

    See my love no go relent o(relent o)
    Girlie wey bad wey get OT
    A likkle taste can i get
    Chop your work ka spaghetti

    I no mind o
    So no begin form for me
    Cause the money don plenty
    Ogozirim ago….so my duty na to spoil you my love
    Oh my baby que sera sera sera se Pa de mi ni sale ka lo de be Her milik

    for bobby e go taste well Uhn woo
    Oh my baby que sera sera sera se Pa de mi ni sale ka lo de be Her milik for bobby e go taste well

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.