Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Candy Bleakz – My Dear Lyrics

    Candy Bleakz – My Dear Lyrics

    March 7, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Candy Bleakz My Dear Lyrics

    I focus on my money
    I no get time for loving
    Relationship is not for me
    Make you no do me dirty o

    Chat me for Insta’, ọmọ minister
    You say you fit run kilometer
    Ṣe mo jọ Deva
    Hun, hun, say

    He could be fun
    Ṣebi idan gan-an gan-an lemi naa
    If you tension me mo ma jaye lọ, mo ma fagbo mi, mo ma wa okay, aje
    Ko n ṣe emi naa
    Ṣebi na the lifestyle we dey chop
    Them no fit pressure me, mo ma jayọ lọ, mo ma fagbo mi, mo ma wa okay, aje

    Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
    But if you throw me love I go catch o
    And if you cause trouble I go pass o
    No time for nonsense
    No time for love

    Don’t stop, my dear
    No pressure, my dear
    Don’t rush, my dear
    Wọn n bẹ ni, my dear
    Don’t dull, my dear
    No love up, my dear
    Don’t rush, my dear
    Kowo pe, my dear

    If this is love I reject
    You know me I’m the best
    You want me do your best
    Never settle for less
    Kala, with this love I kala
    I cannot give you jara
    Jara, jara, jara
    Hmmm kala, with this love I kala
    I cannot give you jara
    Jara, jara, jara

    Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
    But if you throw me love I go catch o
    And if you cause trouble I go pass o
    No time for nonsense
    No time for love

    Don’t stop, my dear
    No pressure, my dear
    Don’t rush, my dear
    Wọn n bẹ ni, my dear
    Don’t dull, my dear
    No love up, my dear
    Don’t rush, my dear
    Kowo pe, my dear

    Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
    But if you throw me love I go catch o
    And if you cause trouble I go pass o
    No time for nonsense
    No time for love

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Mr Eazi – Love Me Now Lyrics

    May 11, 2025

    Falz – Round Of Applause Lyrics

    May 9, 2025

    Skales – D.L.L.Y (Dance Like Lamine Yamal) Lyrics

    May 8, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.