Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - CKay – VANITY Lyrics

    CKay – VANITY Lyrics

    October 17, 2024
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    CKay VANITY Lyrics (feat. Olamide)

    Hmmm
    Yeah yeah
    Yeah yeah

    How many real ones?
    Very few
    Do you love me?
    Is it true?
    Do you envy?
    When you see me shining
    Tell me walahi talahi (swear to God)
    But do you know me?
    Do you know my story?
    You know wetin I do to make this money?
    I fight my enemies
    Fight my friends, I fight my family.
    But it’s all love
    I do it for y’all
    I’m a warrior
    They can try but dem no fit ever ever hold me down

    Cos awon temi hold me down
    If you no dey for me
    How you want make I dey for you?
    E no easy
    But this life 50/50
    Carry your cross buru ya n’isi
    Everything na vanity na vanity

    Owu sa gi oh
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    Owu sa gi oh
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    I ga ma ife

    (When you have suffered, then you will gain wisdom)

    Oboy I just want be billionaire
    Pack money full everywhere
    Make it even full for my jalabia
    Piggy bank make it fat like polar bear
    And all the family problem make dem disappear
    I de beg
    The suffering we de bare
    All my polo been de tear
    I couldn’t afford a beer
    Kind of owu wey de blow me then I de fear
    Then I realize say my brother sapa de beh
    But the dreams got bigger
    Making more figures
    Even the cheques got fat n thicker
    I de knack face like a picker
    Now we the coldest out here my nigga antarctica
    O critical
    The boy is so lyrical
    Dem de feel d gbedu spiritually and physical
    Omo toh nuttyca
    From naija de america
    Busting speakers
    In every home ! Every car !
    Yebo!

    Owu sa gi oh
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    Owu sa gi oh
    I ga ma ife
    I ga ma ife
    I ga ma ife

    (When you have suffered, then you will gain wisdom)

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Barnaba – Salama Lyrics

    May 18, 2025

    Jeriq – Out the Mud Lyrics

    May 16, 2025

    Mr. P – ODO (Remix) Lyrics

    May 16, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.