Erigga AROUND 9 Lyrics (feat. Great Adamz)
I come this life around 9
First Igbo when I drag na around 9
Lost two of my best friends around 9
Na for chevron dem pronounce am dead a round nine
First head when I get na around 9
My whole life don Dey start to bend around 9
The only news when we Dey believe na around 9
Nta my mama don Dey house around 9
He Come that uncompleted building around 9
Before e jump two seconds we Don surround 9
Be like film I wish you Dey there around 9
Small children all of us go Dey around 9
We don Dey worry the community around 9
We don smoke sag go school around 9
Saturday no level jump the fence around 9
First handcuff dem put for my hand na around 9
Hooo around 9
Oh around 9
Oh around 9
The first time I see magistrate na around 9
The next day I Dey court case Dey start around 9
The trauma no too much for me to see around 9
Or no be big decision for pikin around 9
Fuck the world nobody love me so around nine
I don Dey Hustla market Dey finish around nine
Without money I know how them treat me around nine
Na why I Dey grind from morning till around 9
Dem kill my guy I wish he no comot around 9
E for still Dey here but he kele say around 9
You Fit Dey come police no Dey Dey around 9
Area Dey hot I know am e must Dey with one nine
Funny enough I wrote motivation around 9
Coincidently this jam too na around 9
Sorry say I build this whole song around 9
E no go make sense if I no drop am too around 9
Around 9 police don carry their hilux come
with full light Dey spray bullet Dey fall for zine
Around 9 mama no know where e Dey monkey tail
Monkey tail Back of church kele Dey suck he stick
All this your wado wado I do am around 9
Who you feel say she Dey follow talk around 9
Put your hold we book Uber around 9
X people go see story next around 9
This little light at nine I’m gonna let it shine