Erigga GUCCI BELT Lyrics
(You can go now)
Yo this one dey come from uhh
(You missed it) unhh I missed it
So May be I go again and shittt
(Yeah I think you should go) life
(Yeah totally)
Y’all this one Dey come from a place when dark
Take spark light kpo make your head open
I take rap pay back play back when warri dey doubt
Say Erigga no fit make am from the south
Dem say my song too dey slow make I am fast
Forget all this many lyrics you no wan make am fast
Give them party jam give them party jam
Add Yoruba you no wan blow dem wan advice me mad
This one I dey tell you so na 012
I dey area dey hail Cana even the doe self
No Dey reach use ndla dey town
Dey raid spot area hot I no Dey sound
Kele when I carry for head don loose gad me
Sadly I no wan talk e ended badly
Now me, see how big I become God
Before now me and Mile Dey stay mud
Coming from a city where people mouth no good
If rap no work 1 o’clock I Dey your hood
This matter when I Dey clear u so ma real matter guy
Abeg no tell anybody I no wan change my mood
Come Dey find you go where your banny dey stay
Or the salon when she Dey work you gon learn don’t play
All those iron you Dey carry na because of who
Before your blow go touch me I don stab blu
For the past how many days I don Dey write this verse
With the hope say when e drop everywhere go blast
But to write am Dey hard cos everywhere block
No inspiration two seconds I Voke my plug
Who Dey between me and my joy now na delivery bike
Help me describe this place give am the werey Dey psych
Very sad generation with happy face
The only time dem smile na when the plug Dey gate
Cos L V no fit heal the pain Blood
Gucci belt no fit heal the pain
Some kind times we just knack am
To cover shame but inside we still the same
30 bitches no feel heal the pain
I feel say money fit heal the pain
Na big lie when we just Dey tell our self
To cover shame but deep down we still the same