Erigga SACRIFICE Lyrics (feat. Big Klef)
Ah You know how them tell you say if e no pain you
No be sacrifice right
Well thanks for waiting on me its paper boi
Tru all the hurt and the pain we still reach
This height some miss the flight
Baggages too much wan off my light
Watin I do them most of the friendship when end na money decide
Life no difficult na you say you wan rich
You wan peace you wan eat where big man dey chop
No be clear eye many of us run leave street
We need the muller throwaway watin dem wan dey talk
E meet me for road dey ask why I no dey uni
I look am smile big man when get 4 compound
Make I come around make una chichi me
No worry I go dey alright without papa compound
Go the next story no be you make me do data
Na boredom everybody get their void to feed
You no important like story when dey news paper
Tomorrow akara woman na go use am take feed
Made it out the trenches
Paid what it cost
Always count my blessings
Cos we all gat flaws
Say what it is don’t tell me what it was
Pain and the hate we go still show love
Cocaina patient we know all of them
When dey use fake account insult their papa
All for engagement or money Elorlor dey share
Watin concern me me when get yanki waka
I dey area now tomorrow I dey go London
You no fit relate you dey area dey smoke London
You see the difference so way you chop your mouth
We know you reach house mumu dey internet dey rant
Ant wan throw back for where lizard dey
Two seconds dem leak am enter belle
Go for your goals nowadays no be better keeper dey
Tru internet ordinary leg dey whip am enter the goal like cele
Cos life na bitch old tele tele
No wonder ofurekpe dey quench am (fuck am) laugh*
Try make am e no get who you wan tell
Your sad stories nobody get time for such and such
And all the sacrifices we made
To make sure that the world
Remember my name
They don’t knowwwww
Made it out the trenches
Paid what it cost
Always count my blessings
Cos we all gat flaws
Say what it is don’t tell me what it was
Pain and the hate we go still show love