Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Erigga – THERAPY SESSION Lyrics

    Erigga – THERAPY SESSION Lyrics

    March 28, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Erigga THERAPY SESSION Lyrics (feat. Bella Shmurda)

    Drag backie fuck bitches get money
    That Smallie when pick up been dey carry commot hood
    Pick up don carry am comot hood
    Who get money say no level why e no travel
    I tire for Gaga everything no be gragra
    The new DPO when come no Dey take nonsense
    Small offence cracra hope you sabi jump fence
    Super Mario I dey blow come from different world
    Na tru pipe she go down head me make u big
    I Dey my backyard for Paris smoke Igbo Dey gist
    With one of my guy when don Dey the country since
    I let am know say my guy as I dey like this
    No be abroad Dey do me where the kpogery
    When I Dey four years me and my mama go market
    Before she turn I don lost you go fear your head
    Before she go tv I don waka reach house
    Lost boy no be today Igbo be shisha

    Some kind times if you fit Dey tag me I no go know
    For your mind I bone, you when Dey feel my jam
    Suppose understand but instead you prefer to post
    Rubbish comments who hurt you na ur ego
    Ewo health 4 play with my mental health
    You no fit I need to trust you
    First but be that one be concern
    Who dem sign no be business my business fine
    See the space I Dey occupy like bottom keypad
    Nobody trespass my era no Dey do keyboard
    Na where u Dey record we Dey come I get person
    When Dey ur estate to enter no hard I sabi dem gan
    Dem sabi me the Kala go Dey sikorkor
    Use ur ego scratch your balls okriportplor
    Place the crown for head wash the blood commot
    Fly when no wan gree wish follow DB (DEAD BODIES) comot

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.