Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Gdzilla – Idan Lyrics

    Gdzilla – Idan Lyrics

    December 7, 2023
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Gdzilla Idan Lyrics

    Idan
    Idan

    I be the king of the vibe
    I know what to do I no need una advice
    Presidential I no need una vice
    See me doing my thing e dey be like na jazz
    Cause I no dey calm
    If na for business don’t call me a clown
    This one na gbedu olorun na jam
    Yeah this one na jam na jam oh

    See the way I dey mental oh
    Afriica fu mi je ni instrumental (afriica)
    Where you dey carry me go e too far
    Awon ota mo so fu won back to sender
    Ahn ahn ahn why dem looking us
    And we no go fall cause we get jesus
    We go spray you some money so don’t pity us
    Drip on drip pelu aso louis vuitton
    Yeh yeh yeh

    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi

    See me killing it since day one
    As I throw my dice fun won ni double six gan
    I have got the power work with confidence
    The strength in me you no fit comprehend oh
    Emi eleniyan
    E pe se fun ijalo eni behavior
    Tori na only jah be my own savior
    E de ley gara siwa pelu christian dior
    Won lor wo mirror shior

    See the way I dey mental oh
    Afriica fu mi je ni instrumental
    Where you dey carry me go e too far
    Awon ota mo so fu won back to sender
    Ahn ahn ahn why dem looking us
    And we no go fall cause we get jesus
    We go spray you some money so don’t pity us
    Drip on drip pelu aso louis vuitton
    Yeh yeh yeh

    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi
    Ayugu yugu ya
    Ayaga yaga yuguyi

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Harmonize – Coming Home Lyrics

    July 13, 2025

    Thukuthela – uMa weNgane Lyrics

    July 12, 2025

    DJ Stokie – Skorokoro 2.0 Lyrics

    July 11, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.