Id Cabasa Olufunmi Reimagined Lyrics (feat. BOJ & Joeboy), ODUMODUBLVCK Olufunmi Reimagined Lyrics, Fireboy DML Olufunmi Reimagined Lyrics
If you give me one minute
I go like give you just one reason
Why you should stay here with me
Come closer don’t do long distance
Why e be say every time wey I call your line
E dey do not disturb
Omoge sun mo mi jo
Call me every time wey you wan link up
Coz I’ll be loving you, till I’m 92
Only you dey my corner, dey my circle too.
And I got 2 bottles of 1942
And a table for 2 oooouuu
If I burst out my pincode, she gas to decode
Big daddy cannot be left on his own
She thinks I’m Badoo coz of my parole
The way I roll can be likened to Sango
Strike am, pierce am, dagger am
Use my Blackman bulala
Kaluba spread am
Oya keles Dey worship my banana
Showcase her bunda
Comot my rubber
Secure my woman
Meself don kala, like Yokozuna decline passenger
Come dance with the god, just toy with the boy
Boobs join for the tour, gbedu burst for the club
Like play we Dey pop, ten bottles no be prob
She Dey snooze for my tongue
Olufunmi o
Mapami Lekun o
Olufunmilola
Ma se fimisile lai lai
Durotimi o, olufunmi o
Oh baby, how can I show my loving
If you no Dey with me, I cannot take it when you are faraway from me
Shey ka ma fe ra wa
Make we dey together
Sho mo lagbaja
Konko below
No do me so
Me I can’t let you go
Don’t tell me it’s over
Make we try again
Ba-by, I need you
Forever
Olufunmi o
Mapami Lekun o
Olufunmilola
Ma se fimisile lai lai
Durotimi o, Olufunmi o
Olufunmi o
Mapami Lekun o
Olufunmilola
Ma se fimisile lai lai
Durotimi o, Olufunmi o