Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Kel-P – Warning! Lyrics

    Kel-P – Warning! Lyrics

    May 15, 2024
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Kel-P Warning Lyrics, Kel-P ft Blaqbonez Warning Lyrics

    Wobe!

    Sare ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won
    I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo
    Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan
    I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo

    I never start them dey talk plenty things for their mouth
    never finish but water don dey comot for their eyes eh!
    Sensei me I top them all! DaBully gan gan Wan ko mi je oo
    As you can see say the price don dey rise! Na my money wey dey ooze anyhow
    Give them more more, that bi jara oo! Mi o sanra! I no tire oo!
    Jesu! Show themmm, shey na money or the Benzzz
    Oba ni ko flexxx, I getti connections
    Say! Different style, different flow , different potion
    Different kinda wave it got me caught up in the motion, different girls inna mi yard with no cloths on
    Oh lolololooo

    Sare ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won
    I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo
    Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan
    I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo

    I been coming
    You no like to see the ice on my body?
    Them tell em say make I cool down make I suffree
    But I kill em with the drip, I’m stunning
    money in the bank, if not we don’t arrive
    Show up to the p, higher than a kite
    Looking at her I know say she don’t bite
    Make me bite my lip like damn she nice
    Issa vibe when i be up on it
    My flow make a girl buss it
    Buss it down like a thotiana
    Baby gyal me no want drama
    Me no wan drama
    I run game in my New Balance
    Shades from Balenciaga
    No fit touch me like MC Hammer

    ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won
    I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo
    Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan
    I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Barnaba – Salama Lyrics

    May 18, 2025

    Jeriq – Out the Mud Lyrics

    May 16, 2025

    Mr. P – ODO (Remix) Lyrics

    May 16, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.