Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Mayorkun – Lose Control Lyrics

    Mayorkun – Lose Control Lyrics

    October 19, 2023
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Mayorkun Lose Control Lyrics (feat. Blxckie)

    She want love for free
    Say she want all of me
    But she no wan kolobi (why why)
    She dey tell me casually
    Shawty wan operate me manually
    Emi ti mo need therapy (emi ti mo need therapy)

    Loooooosssseeee control

    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi timo crazy normally
    She say make I take things gradually
    But emi ti mo need therapy
    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She want make I wait till february for something wey I need in january

    Philomena dangerous she too bad
    She get wahala she fit cause nuisance
    And if I para dem go say I do pass
    When na my matter dem dey talk for group chat (wahala)
    Me I don put you for my bigger picture
    But if you no gree na your forfeiture I bring the table and the furniture
    If you need carpenter make you call jesus

    Loooooosssseeee control

    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She say make I take things gradually
    But emi ti mo need therapy
    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She want make iwait till february for something wey I need in january

    She said she loves my energy
    Love the way a sing, love my melodies

    Said she kinda cold, need a cover please we can go back home, let the bed ring ring

    When she down bad she gon call on me know I got that passion its all on me
    Stuck inside the past but you’re here with me baby lose control I’m you driver..

    Now and its clear
    Just let go of your fears I’m your soldier for real
    Nothing can come between or near

    Now and its clear
    Just let go of your fears I’m your soldier for real
    Nothing can come between or near

    Loooooosssseeee control

    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She say make I take things gradually
    But emi ti mo need therapy
    As I dey drip, I deydrip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She want make I wait till february for something wey I need in january

    Loooooosssseeee control

    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She say make I take things gradually
    But emi ti mo need therapy
    As I dey drip, I dey drip sololo
    Emi ti mo crazy normally
    She want make I wait till february for something wey I need in january

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Simi – Day By Day Lyrics

    June 14, 2025

    Sarkodie – Violence Lyrics

    June 14, 2025

    CKay – nothing spoil Lyrics

    June 14, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.