Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Moses Bliss – E Dey Flow Lyrics

    Moses Bliss – E Dey Flow Lyrics

    June 28, 2024
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Moses Bliss E Dey Flow Lyrics (feat. Festizie, S.O.N Music & Chizie), Moses Bliss ft Neeja E Dey Flow Lyrics, Moses Bliss ft Ajay Asika E Dey Flow Lyrics

    E dey flow
    Oil for my head dey flow

    No be wash oh
    If u check am
    U go know.!!!

    Blessings choke
    From my head
    Down to my toes

    No be joke oh
    Even for my face e Dey show

    I no fit count
    I no fit count oh

    The blessing of God
    Upon me life oh

    See as my life
    E don balance oh

    Na the grace of the lord
    Taking me high
    (Oh oh oh)

    No be fantasy
    Ur love is my reality
    The anointing
    Dey break the yoke
    All of dem Dey believe
    Say my God no Dey bobo

    The way you pamper me
    Steadily oh
    Surprising me constantly oh
    Boosting my energy oh oh
    This ur love no be fallacy oh
    Even the blind can see oh
    Wetin u do for me oh

    E dey flow
    Oil for my head dey flow

    No be wash oh
    If u check am
    U go know

    Blessings choke
    From my head
    Down to my toes

    No be joke oh
    Even for my face e Dey show

    The oil flowing steady
    Comot the boy from trenches
    Hilux no fit park my blessings
    I Dey on God
    So I’m never stressing
    “No ooh”

    Falala Falala
    Under the umbrella
    I get eternal life
    Me no fit suffer
    My daddy Ogaranya
    E put the oil for my head

    When I look around oh oh
    Everything I Dey see
    Just Dey make me believe say
    Oil Dey my head oh
    As u see me Dey shine oh oh
    Sapa and me be like bread and tea before
    Jehova help me oh

    Now I don Dey select
    Odogwu na my connect
    All of my songs
    Just Dey make sense
    Oil Dey my head oh
    Na the word I Dey confess
    Wey come Dey make e me the best
    Who God don bless no man contest
    Oil Dey my head oh

    E dey flow
    Oil for my head dey flow

    No be wash oh
    If u check am
    U go know

    Blessings choke
    From my head
    Down to my toes

    No be joke oh
    Even for my face e Dey show

    E dey show
    Flow, flow, flow, flow, flow
    Oil for my head dey flow

    Flow, flow, flow, flow, flow
    Oil for my head dey flow

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.