Niphkeys Close To Me Lyrics (feat. Zinoleesky & BNXN)
IBK, Ibk…
Niphkeys, Niphkeys…
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh ……
Make e no cause gbege e,
before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na
Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy,
bring your body close to me.
The boys dem dey look your body …….
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy,
bring your body close to me.
Oh oh!
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla,
Shey na because you fine, tori o ni di nla.
Ba mi pe bobo Niphkeys,
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing.
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me,
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids.
Ahn
Stay with me, don’t come and go,
she’s too fine, toyin tomato
Let me be your commando,
baby fun mi lowo bi ti Orlando.
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
funmi ni freestyle ,
ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn
Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy,
bring your body close to me.
The boys dem dey look your body …….
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy,
bring your body close to me.
Oh oh!
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla,
Shey na because you fine, tori o ni di nla.
Ba mi pe bobo Niphkeys,
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing.
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me,
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids.
Ahn