Rema Baby Is it A Crime Lyrics, Rema Baby Lyrics, Rema Is it A Crime Lyrics
Baby
Baby sunmomi
You know say you match my steeze
You know I’m a G
shawty imma always keep it real
I no dey for too much wining
Dey for too much wining
As e dey be
As the shayo dey enter oya make we kolobi
Oya show yourself do over sabi
Love is in the Air baby breathe in
I dey available
Baby anytime you need me I dey available
Compatible
Two of us dey compatible
Girl I be bad boy forget say I dey mellow
Ah baby I dey fold baby take it slow
Baby go down low nobody gats to know
Oh yeah I know I play around
but me no fit to let you go oooh
Baby
Baby sunmomi
You know say you match my steeze
You know I’m a G
shawty imma always keep it real
I no dey for too much wining
Dey for too much wining
As e dey be
As the shayo dey enter oya make we kolobi
Oya show yourself do over sabi
Love is in the Air baby breathe in
The way you move this your body na weapon aha
Catch me off guard me I hands up kparam
Beautiful with personality jara
Make I enter your life make everything dey balanced
As I get opportunity why I no go mount am
IG algorithm no fit comot my hand for your matter I dey see girls wey bad but you badder
Omoge your waist put me for bail up oshe be be lo aje this your demeanor baby na major
Your case dey above the law
After you na you before nkor
O baby show off get other girls jealous buy you a Birkin matching my AP color
treat you like omomo
Pampering on a hunid
Bebe you the one for me Oooh
Baby
Baby sunmomi
You know say you match my steeze
You know I’m a G
shawty imma always keep it real
I no dey for too much wining
Dey for too much wining
As e dey be
As the shayo dey enter oya make we kolobi
Oya show yourself do over sabi
Love is in the Air baby breathe in