Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Ruger – Giveaway Lyrics

    Ruger – Giveaway Lyrics

    March 28, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Ruger Giveaway Lyrics (feat. Zlatan)

    Ibile

    I’m obsessed I am so in love with myself
    I dey burst my own brain
    Still impressing myself
    You cannot shame the shameless
    First work on yourself
    You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
    Locked myself in my stash house and I’m listening to Adele
    Telling myself Ruger go easy on them
    If I don kpuff them finish who I wan compete with
    If I don lock them inside can who dem wan con beef (corned beef) with

    Money na water
    And e no get enemy
    Me and my bros we go make am by any means
    As it is na mint full my jeans
    We dey do give away at all at all or anything
    Who run am
    Na bros j run everything
    Wetin be savings Omo we don chop everything
    As it is na mint full my jeans
    We dey do give away at all at all or anything

    I suppose go for X-ray
    ‘Cause every day man I dey chest billing
    Owu no go see me
    And the money no go finish
    Check my head to my toe
    Alihamdulai
    you go see the steeze
    Diamond on me my neck body don dey freeze
    Fine fine girls dem wan give me kiss
    I no fit stay up all night
    Make I no collect money like usher
    All my men dey para
    Abi make I show you my contact
    Enemies na bastard
    They later throway salute and shun sir
    Mo Kala gan Mr joker
    how much be my money in totalBros J
    Make I no see nemesis
    I don Dey collect inside Mercedes
    Even they do werey in God’s premises
    For days
    Lati bere genesis
    Oba collabo ni ko se lomi
    Ruger gbe won lo pelu melody

    Money na water
    And e no get enemy
    Me and my bros we go make am by any means
    As it is na mint full my jeans
    We dey do give away at all at all or anything
    Who run am
    Na bros j run everything
    Wetin be savings Omo we don chop everything
    As it is na mint full my jeans
    We dey do give away at all at all or anythin

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.