Tml Vibez Goated Lyrics (feat. Seyi Vibez)
Am goated
You dey load when am loaded
Talo ni eleba ti o lobe, ah
Won o tobe
Pawon boy on hundred
To the world am wanted, ah-ah
Awa malo n fun ni under one
Men, abi ori lo n ta won
Me I no calm (me I no calm)
Yeah my therapist paro
E shi ma wabi gbalo o
Make nobody come dey totori mi
Your baby want to gum body mi
Carry me, confirm
Yeah mo bad, confirm
Yo fam
Onome idi e lofa
She dey cause wahala idi e lofa oh ah
Omo ma jaye mi ti jesu mafi de
Lalale Saturday
Na me dey burst their brain na
Na me dey pop champagnе ah ye
Ma jaye mi ti jesu mafi dе
Lalale Saturday
Na me dey burst their
Make I run you sharply tell you one story
Boys in my town pop codeine and two of the girls dem take poly
One of the neighbors call police
Eeeeh egbami
I go dash you money to ba sa mi
Change am for you to ba da mi
Ohhh town controlling
I no cap
I know people Omo mi I no cap
Victor osihemn I know daps
maza aaaa Mazaa Allah
I know you want to comment on this post right now right now
Baby denge dey post right now
Some bo cardi Lori TikTok o sa pata
Awon foolish fellow won drag mi Lori twitter Jesssssuuuuuuuuu
Omo ma jaye mi ti jesu mafi de
Lalale Saturday
Na me dey burst their brain na
Na me dey pop champagnе ah ye
Ma jaye mi ti jesu mafi dе
Lalale Saturday
Na me dey burst their
Happy Happy boys won o kin singing ladugbo wa
We dey party on
We get money loshe bowa
Oh happy boys dem be waiting for my album ah
kele dey yard efiwonle koma bowa