Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Vibez Inc – WhatsApp Lyrics

    Vibez Inc – WhatsApp Lyrics

    May 6, 2024
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Vibez Inc WhatsApp Lyrics, Vibez Inc ft Seyi Vibez WhatsApp Lyrics, Vibez Inc ft Bloody Civilian WhatsApp Lyrics

    Who be that guy wey dey text you
    I no Dey check your WhatsApp
    That’s not my thing baby
    I no like talk Wetin go vex you
    Main reason I Dey make you dey wet
    I no wan loose you to another mugu
    Aiya Sara wale
    Ara mi ti wa lana
    Aiya you high me like monkey tail
    You make my thing ejaculate
    I no fit dey musturbate
    Jekin wole ma ka tan le
    You must give me accolade

    Afurimghinanya
    I wan know your family
    Promise nah galilee
    Bami for nnagi
    I go call sunny ade
    Ebenenezer obey
    Only you fit hold me down

    Who be that girl wey dey text you
    I don’t like bullshit
    I don’t like nonsense
    I don’t like Sharing
    Oya come wha you say
    Asking me how did I get this way
    Seyi, sometimes you’re not the vibe
    When you saw me
    I know you saw me with my bros
    (With my bros )
    Tell me say you get hoes
    But I smell them with my nose
    (With my nose)
    I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
    Are you gonna make me sweat
    Or show me love instead

    Afurimghinanya
    I wan know your family
    Promise nah galilee
    Bami for nnagi
    I go call sunny ade
    Ebenenezer obey
    Only you fit hold me down

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Barnaba – Salama Lyrics

    May 18, 2025

    Jeriq – Out the Mud Lyrics

    May 16, 2025

    Mr. P – ODO (Remix) Lyrics

    May 16, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.