Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Victony – Glory II Lyrics

    Victony – Glory II Lyrics

    July 17, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Victony Glory II Lyrics, Victony ft Fridayy Glory II Lyrics

    Prayer for my people, beggi help me say Amen
    Say we no go suffer, up until forever when
    Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
    Dem dey copy we say way we get the upper hand
    Come on baby you can have a look
    Come see how we living, we put sparkles in the roof
    Only thing wey you fit talk na hallelu
    All I do is win, my life a movie in a loop

    Glory to God, Glory to God
    Somebody say oghene doh
    Say them for give me, a little love
    Wey I for use push, a little more
    If I talk the things, wey we do
    You for tell me say, no be true, talk
    Even when I dey for ground I dey moon walk
    Glory to God, Glory to God oh

    Ehen Caboo caboo bentayga
    Tequila we no dilute, bad behavior
    Kele wey dey do balloon dem dey here
    See that one for black her name na temptation
    Anything she wants, I got it I say so
    Chrome heart to remember your savior
    Birkin, you go use that one play
    So we for flex on everybody, wey say we be failure
    I pray I never lose myself on this road
    Them never see ebelebe for beast mode
    So I dey show them stubborn
    I wear my chain for head, to show my pain torments me
    Nobody suspect, pray my heart repair
    I dey feel am for my bone oh
    I still dey feel am dem no know so eh

    Glory to God, Glory to God
    Somebody say oghene doh
    Say them for give me, a little love
    Wey I for use push, a little more
    If I talk the things, wey we do
    You for tell me say, no be true, talk
    Even when I dey for ground I dey moon walk
    Glory to God, Glory to God oh

    Never gave a damn what people had to say
    As long as you know you to get my prayers
    And when I’m out of words I still say hallelujah
    In front of my enemies while you prepare my table
    They don’t know the half of things we had to do
    Too many nights of sinning just to find some food
    Never won before it felt like we was born to lose
    Oh, now it’s too much money flowing hallelujah
    Glory to God, glory to God
    I cannot stop, I cannot stop
    For the ones I love that’s six feet under
    Tequila I pour it out for the soldiers
    Baby you’re mine, baby you’re mine
    You give me life, you give me life
    When I see your pretty face under the sun
    Pray to god I know that you’re the only one

    Prayer for my people, beggi help me say Amen
    Say we no go suffer, up until forever when
    Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
    Dem dey copy we say way we get the upper hand
    Come on baby you can have a look
    Come see how we living, we put sparkles in the roof
    Only thing wey you fit talk na hallelu
    All I do is win, my life a movie in a loop

    Glory to God, Glory to God

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.