Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    NaijaPower
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    • Advertise With Us
    NaijaPower
    Home - Lyrics - Victony – Glory Lyrics

    Victony – Glory Lyrics

    June 19, 2025
    Share
    Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Victony Glory Lyrics

    Prayer for my people, beggi help me say Amen
    Say we no go suffer, up until forever when
    Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
    Dem Dey copy we say way we get the upper hand
    Come on baby you can have a look
    Come see how we living, we put sparkles in the roof
    Only thing wey you fit talk na hallelu
    All I do is win, my life a movie in a loop

    Glory to God, Glory to God
    Somebody say oghene doh
    Say them forgive me, a little love
    Wey I for use push, a little more
    If I talk the things, wey we do
    You for tell me say, no be true talk
    Even when I dey for ground I dey moon walk
    Glory to God, Glory to God oh

    Ehen caboo caboo bentayga
    Tequila we no dilute, bad behavior
    Kele wey Dey do balloon dem dey here
    See that one for black her name na temptation
    Anything she wants, I got it I say so
    Chrome Hearts to remember your savior
    Birkin, you go use that one play
    So we for flex on everybody, wey say we be failure

    (Ooh ahoo)
    I pray I never lose myself on this road
    Them never see Ebelebe for beast mode
    So I dey show them stubborn
    I wear my chain for head, to show my pain torments me
    Nobody suspect, pray my heart repair
    I dey feel am for my bone oh
    I still dey feel am dem no know so eh

    Glory to God, Glory to God
    (Ahoo)
    Somebody say oghene doh
    Say dem forgive me, a little love
    (Eeeh eh)
    Wey I for use push a little more
    If I talk the things wey we do
    (Oh ooh)
    You for tell me say no be true talk
    Even when I Dey for ground I Dey moon walk
    Glory to God, Glory to God oh

    Say my, name Lord
    Save my, saviors
    Red sky, I sail on
    Keep my head high, and lay low
    Need a bird eye for the radar
    Need a third eye for the traitors
    Say my, name Lord
    Hear my

    Prayer for my people, beggi help me say Amen
    Say we no go suffer, up until forever when
    (When ooh)
    Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
    (Air)
    Dem Dey copy we say way we get the upper hand
    (Oh ooh)
    Come on baby you can have a look
    Come see how we living, we put sparkles in the roof
    (In the roof)
    Only thing wey you fit talk na hallelu
    All I do is win, my life a movie in a loop
    (In a loop eh)
    Glory to God, Glory to God

    Share. Facebook Twitter Email Telegram WhatsApp

    Related Posts

    Seyi Vibez – HOW ARE YOU Lyrics

    October 29, 2025

    CKay – BODY (danz) Lyrics

    October 23, 2025

    Harmonize – Friend Zone Lyrics

    October 17, 2025

    Comments are closed.

    • Home
    • Music
    • Videos
    • Contact Us
    NaijaPower.com © 2025 - All Rights Reserved

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.